Victony, a multi-award nominated afro singer teams up with BNXN on a sparkling new and highly anticipated sound known as “WHO THIS.”
Taken off his recently rolled-out album, this song stands out as one of the best in terms of lyrics as both artists tries their best to keep you glued to your player throughout the song. Don’t forget to share with your friends and enjoy.
WHO THAT Lyrics By Victony Ft. BNXN Below.
Swaggalomọ na your style, e sweet girl, e no
bitter
Same thing she wear but e no fit her
You orijo, say dem no reach at all oh
Baby too drip like say rain e just beat her
Too sick oh, make you dey my hospital
Too fly, Swaggalomọ dey run visa
Yeah yeah, ayyyyyy
Who this? Sexy girl
Ah who this? Sexy girl
She say you know I do this, sexy girl
That one no be new gist oh, messy girl
Ah who this? Sexy girl
Say she dey for Houston, take me there
See my baby, the coolest, press their neck
But no be new gist oh, sexy girl
Hurry up, hurry up
Girl I dey wait oh, hurry up
No dey call me voice, turn your video on
Know you know my choice oh, baby oh
Ședi gbęngben, ședi gbengben
Ședi gbẹngbẹn, what dey sup?
Hun
Baby come teach dem something oh
Burnello Cucinelli
You no fit know wetin I put for my body
Expensive shit that I bought for my baby
She put the S in sexy
Make Swaggalomo come text me
Shake the bumbum, uhn
Backa big she go pompous, come form
Two Chanel if she want some, uhn uhn
We just came in from London
So you know my still innit innit?
Ibadi yẹn pọ don’t be silly
Lẹmọ mi o, ko sọji ni
Dem wan meet you arrangi ni o, oh ohh
Who this? Sexy girl
Ah who this? Sexy girl
She say you know I do this, sexy girl
That one no be new gist oh, messy girl
Ah who this? Sexy girl
Say she dey for Houston o, take me there
See the baby, the coolest, press their neck
But no be new gist oh, sexy girl
Come kill them with your style again
Kill them with your style again oh
After you kill dem with your style again
Then you kill me with your smile again
Fine face no dey hide again
Oh girl, you high me, no dey whine my brain
The way you pack am, no go turn sardine
Ooooooh yeah
Ayyyyy
Oh girl, make you run am again
Oh girl, make you run am again
Make you come find me, make we do
Barcelona for Spain
Anywhere, make we run am again, ooh